ACCESS BANK ADVERT

ACCESS BANK ADVERT

Tuesday 17 November 2015

RED DAY FOR GOV OSHIOMOLE AS BENIN WOMEN PROTEST NAKED.....STUDENTS AND WORKERS JOIN TOO

As seen on Fidelis Duker's Facebook wall!!!

Benin People don Vex ooooo .............. dem don naked dey curse oga oshio oooooo. dem anger be sey No good road, No good schools, Bail out money don VANISH ooo, AAU student dey protest increase for their tuition fees, No salaries for momths and to add salt upon injury, the Comrade don dey fight him godfathers ...... dem even say comrade build billion naira mansion and dey buy property round the world ...... i no wan see NAKED MAMA ooooo, i don waka pass oooooh
See pictures after the cut





No comments:

Post a Comment